OLA Marble and Engraving WORKS

OLA Marble and Engraving WORKS

Share

Contact information, map and directions, contact form, opening hours, services, ratings, photos, videos and announcements from OLA Marble and Engraving WORKS, Oyo, Ibadan.

17/03/2024

Quality marbles tombstone

07/02/2024

Congratulations Nigeria 🇳🇬

Congratulations to Nigerian let’s go

04/02/2024

New design from our stable Ola marbles and engraving works

29/01/2024

The best in marbles and engraving work

Mobile uploads 14/04/2023
14/04/2023

Tombstone and engraving

14/04/2023

Tombstone specialist

14/04/2023

Precision engravers

Photos 14/04/2023

Nigeria President-elect Bola Ahmed Tinubu don make di list of Time Magazine 100 Most Influential People of 2023.

Di Magazine make di announcement on 13 April.

Tinubu na former govnor of Lagos State wey lead di commercial capital of Nigeria from 1999 to 2007.

Jagaban as dem dey fondly call am bin serve as senator during di brief third republic for Nigeria.

Dis na di first time Tinubu go contest for di presidential election.

📷: Asiwaju Bola Ahmed Tinubu/Facebook

Photos 14/04/2023

Nigerian Information Minister Lai Mohammed say president-elect Bola Tinubu go dey sworn in on May 29 despite di court cases wey dey challenge im victory.

Four presidential candidates dey challenge Tinubu election victory for court.

E go take about eight months for court to determine presidential election petitions.

Di petition hearing go take place within 180 days from di day dem file di case.

Want your business to be the top-listed Furniture Store in Ibadan?

Click here to claim your Sponsored Listing.

Location

Website

Address


Oyo
Ibadan